On My Way (Wait)歌词由Groovymono演唱,出自专辑《Groovy Way (Explicit)》,下面是《On My Way (Wait)》完整版歌词!
On My Way (Wait)歌词完整版
I dey for border
Another summer
I want to see her once again
Make I dey rock her
For the Naughty corner
She be the healing for my pain
Awon ota
Jabo sinu gutter
O ti pe
Wey my heart e don dey suffer
Oh lo lo lo
Oh lo lo lo
Mind your speech
Mind wetin you dey utter
I go do anything
For my boo
Wait
My baby I dey come
My kele I dey come
I'm on my way
I'm on my ...
I'm on my
Wait
My baby I dey come
My kele I dey come
I'm on my way
I'm on my ...
I'm on my way
On my
On my
On my
I’m On my way
On my
On my
On my
I’m On my way
I want you then
I want you now
Nothing dey change
I don dey wait all my life
I fit to spend
All of my cash
I fit to fight
I fit to swear
On my life
The way you notice me
Na the way I notice you shawty
Love the way you put that thing on me
Wanna put my hands on your body
Awon ota
Jabo sinu gutter
O ti pe
Wey my heart e don dey suffer
Oh lo lo lo
Oh lo lo lo
Mind your speech
Mind wetin you dey utter
I go do anything
For my boo
Wait
My baby I dey come
My kele I dey come
I'm on my way
I'm on my ...
I'm on my
Wait
My baby I dey come
My kele I dey come
I'm on my way
I'm on my ...
I'm on my way
On my
On my
On my
I’m On my way
On my
On my
On my
I’m On my way