笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 11:40 | 星期六

THIS LIFE (Explicit)歌词-Ferado&General Flows

THIS LIFE (Explicit)歌词由Ferado&General Flows演唱,出自专辑《THIS LIFE (Explicit)》,下面是《THIS LIFE (Explicit)》完整版歌词!

THIS LIFE (Explicit)歌词

THIS LIFE (Explicit)歌词完整版

To be a man no be a day Job

That’s why I no dey envy person wey Dey top o

If you dey sleep make you sit up

You won buy two lambo u dey do tik tok o

For my side young and old hustle for d money

Them no send nobody ole shani everybody

The struggle ni be small , there ain’t nobody

Only you in the burden then you know the hustle

Alagbari loga mugun

For my country you no fit do mumu

Nobody to help wetin man go do

Carry my cross, my agbelebu

This life na yolo

I no fit to do wetin no pay me ,

Cuz me I know na money be the koko

It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough , dough

Ogene do

If I start to spit my mind out , mi o de le sotan,

Mi o de lo sotan ….

This life na yolo

I no fit to do wetin no pay me ,

Cuz me I know na money be the koko

It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough , dough

Ogene do ….

If I start to spit my mind out , mi o de le sotan,

Mi o de lo sotan

AHH

ELEYI PO

Achu!, achu! , achu!

When I look at my side I see nobody

So I owe no one no apology

Bad energy stay far from me

As I Dey like this me I dey find money

Bobo wanna pull up in a lambo

Bobo wanna fly to Soweto o

Ice on me like David O

Me wanna blow like daddy yo

Buh no food for lazy man o

That’s why I Dey tepa mo

Me no wan go bankrupt

Ejo talo koba won

Kemi sha ti lowo gan

This life na yolo

I no fit to do wetin no pay me,

Cuz me I know na money be the koko

It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough, dough

Ogene do

If I start to spit my mind out, mi o de le sotan,

Mi o de lo sotan

This life na yolo

I no fit to do wetin no pay me,

Cuz me I know na money be the koko

It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough, dough,

Ogene do,

If I start to spit my mind out , mi o de le sotan,

Mi o de lo sotan

Ferado gan gan.

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efe0bVVA9BglTVQcHDw.html

相关推荐

  • Pami (Explicit)歌词-Opizzy Zlite&Zlite

    Pami (Explicit)歌词-Opizzy Zlite&Zlite

    Pami (Explicit)歌词由Opizzy Zlite&Zlite演唱,出自专辑《Pami (Explicit)》,下面是《Pami (Explicit)》完整版歌词! Pami (Explicit)歌词完整版 Ohhh ee ahh ...

  • 未命名 (Remix)歌词-儿几

    未命名 (Remix)歌词-儿几

    未命名 (Remix)歌词由儿几演唱,出自专辑《那时侯他们叫我腌臜》,下面是《未命名 (Remix)》完整版歌词! 未命名 (Remix)歌词完整版 我的梦想站着但是心里乱了回...

  • On The Run歌词-COLDHART&lil peep

    On The Run歌词-COLDHART&lil peep

    On The Run歌词由COLDHART&lil peep演唱,出自专辑《On The Run》,下面是《On The Run》完整版歌词! On The Run歌词完整版 “Hey, you coming to the afterpar...

  • ALPHA (Explicit)歌词-Jee9ine&Wasky Beatz

    ALPHA (Explicit)歌词-Jee9ine&Wasky Beatz

    ALPHA (Explicit)歌词由Jee9ine&Wasky Beatz演唱,出自专辑《ALPHA (Explicit)》,下面是《ALPHA (Explicit)》完整版歌词! ALPHA (Explicit)歌词完整版 Anytime...