E NO DEY歌词由Lil Viecky&T DOLLAR演唱,出自专辑《E NO DEY》,下面是《E NO DEY》完整版歌词!
E NO DEY歌词完整版
Happiness rain rain in my mind
Na y I dey hustle so I no go suffer
Family Dey
prayers from mama
Many problem wey Dey make man para
We never give up ,Everyday we pull up
Me and my friends we Dey turn for qlux
Million dollar
Money order
Steady grinding Make I no go sufferrrr
ORI leja fin labu oh, ORI leja fin labu oh
Se you know
Wating my GOD no fit do, Wating my GOD no fit do
E no Dey oh
ORI leja fin labu oh, ORI leja fin labu oh
Se you know
Wating mama no fit do
Wating mama never do
E no Dey oh
E no Dey oh oooh
E no Dey ooh ooh
E no Dey oo ooh
Aaaa
E no Dey oh oooh
E no Dey ooh ooh
E no Dey oo ooh
E no Dey oh oh
And if the money wan Dey, make e Dey
Jowo ma stop
As I Dey work and pray I Dey thank god
Kórì dàkùn gbàmi pàdè àlàkórè
Every night and day I Dey pray for grace
A ye ye ye
if dem wan talk, leave them make dem talk
If them wan talk
Mama still Dey pray, papa don Dey wait
So till I find my way I go dey my Dey
Kówò làn wólè I wan Dey for my mansion
Woni yèmà phor ( I no phor
Many way I see I no talk
But I Dey find I Dey find my way I no stop
Many many crazy( many many crazy
Many many days, wey I no Dey complain
Baba èwò lólèsè eya
Listen to my prayer aa
ORI leja fin labu oh,
ORI leja fin labu oh
Se you know
Wating my GOD no fit do,
Wating my GOD no fit do
E no Dey oh
ORI leja fin labu oh,
ORI leja fin labu oh
Se you know
Wating mama no fit do
Wating mama never do
E no Dey oh
E no Dey oh oooh
E no Dey ooh ooh
E no Dey oo ooh
Aaaa
E no Dey oh oooh
E no Dey ooh ooh
E no Dey oo ooh
E no Dey oh oh