Awe (Explicit)歌词由Dhriz演唱,出自专辑《Awe (Explicit)》,下面是《Awe (Explicit)》完整版歌词!
Awe (Explicit)歌词完整版
Ooo oo o
Ye ye ye ye
Space space
Ooo oo o
Yan yan yan yan
Ooo oo o
Omoge wait
What is the matter
The way you whine all your body Girl
Dey burst my medulla
Sho ma mu wine wine
Ka pe palm wine tapper
Oh baby dance to the lamba
Nibo
Mofun leso leso
Omo wonshi mamun
Pankere fun omo ti ko gboro
Omo no be my fault
Mota lenu mo mun
Dem say fuga mi po
Mada won loun waiting Dem talk
I no go do you wrong
Ferragamo I buy you all
Monkey no fine
Monkey no fine
But him mama like am
Awe you bad
Awe sho jasi
She be Butty breaker
Oh my baby you bad
Baby you carry
And my mama like am
Awe sho ja
Awe koja mi
She be Butty Breaker
Gbesssss
Omo elewa Showa
No Dey call yes sir
Chop chicken chop ofada
Shebi na money go suffer
Every problem money go Sort
Pepe dem na wetin sup
Olomoge matter yen long
Lemo mi Kama paro lo
Gal I don’t like you sober
I want make Goa
Ibadi eeh lowa
I don’t like you sober
I want make Goa
Ibadi eeh lowa
Mofun leso leso
Omo wonshi mamun
Pankere fun omo ti ko gboro
Omo no be my fault
Mota lenu mo mun
Dem say fuga mi po
Mada won loun waiting Dem talk
I no go do you wrong
Ferragamo I buy you all
Monkey no fine
Monkey no fine
But him mama like am
Awe you bad
Awe sho jasi
She be Butty breaker
Oh my baby you bad
Baby you carry
And my mama like am
Awe sho ja
Awe koja mi
She be Butty Breaker