Bella歌词由GoldenBoi演唱,出自专辑《Bella》,下面是《Bella》完整版歌词!
Bella歌词完整版
Yea Drirdandan ehyaya, uhwowowowo
Yeayeayeayea
Goldenboi yeehh yea!
Baby your the reason wey i melo
Girl you make my battery just dey go low
My energy you light me up like candle
Tell me watin girl me I can do
Everyday say me gon be beside you
Many girls dem dey but girl me I no see them
For sake the of loving girl, e be purity plus conscience
I go marry you my love, girl time no dey
Girl me I fit to fight for you, and my I fit to die for you uhuh!
Mami ah high me like pami now baby mapami ah
Make you no daul no daul
My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo)
Mami ah high me like pami now baby mapami ah
Make you no daul no daul
My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo)
Girl e don teh I dey pray for this loving
Baby girl I wanna kiss you every morning
Girl I really spend all my money on you uhuhuh!
Girl your body make a bad man start to faji
If I touch you hope you no go telli mommy
Say this loving gonna be a testimony oo uhuhuh!
This my lady oo her body bad oo, The way she whine make bad man start to mad oo
I no fit lie girl you go be my wife o but all this girls dem steady just dey hate oo
I fit to call you baby oo, Come be my lady You perfect die omo you dey my heart oo, I fit dash you money for my account oo. My baby girl Omo you be life oo
Mami ah high me like pami now baby mapami ah
Make you no daul no daul
My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo)
Mami ah high me like pami now baby mapami ah
Make you no daul no daul
My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo)
Girl e don teh I dey pray for this loving
Baby girl I wanna kiss you every morning
Girl I really spend all my money on you uhuhuh!
Girl your body make a bad man start to faji
If I touch you hope you no go telli mummy
Say this loving gonna be a testimony oo uhuhuh!