Lane (Remastered|Explicit)歌词由Chino Dereal演唱,出自专辑《Lane (Remastered) [Explicit]》,下面是《Lane (Remastered|Explicit)》完整版歌词!
Lane (Remastered|Explicit)歌词完整版
Yeahhhhh
Chino Dereal yeah
Mmmmmm
Wuuuu wuuu yeah
Yeah yeah yeah yeah
Verse 1.
I remember those days when I was a kid
Adey rush say argo grow quick yeah
But I never knew say life no be so quick
Now I know say me naa go make am whether slow or quick
Nobody go do am for you Chale agye waa
Dem go smile with u dem go laugh with you and wish you wahala
Dem go wish you dead na u dey your casket
Everyday na you go be the subject
Better dey in your lane
And chop your kenkey kenkey 2x
(Chorus)
Adey in my lane adey in my lane erh
Me ano dey watch nobody erh
Everything i do
I do am for myself
For myself 2x
Verse 2.
Don't stress me Don't stress me make i go my way
Plenty things i face wey nobody dey for me so please so please
Adey do my thing if no dey be you o make you pass and go
Vibe killa man
Don't come and kill my vibe
You no fi block my shine
Oooooo ooooo
Nobody go do am for you Chale agye waa
Dem go smile with dem go laugh with u and wish you wahala
Dem go wish you dead na u dey your casket
Everyday na you go be the subject
Better dey in your lane
And chop your chop Kenkey2x
(Chorus)
Adey in my lane adey in my lane erh
Me ano dey watch nobody erh
Everything i do
I do am for myself
For myself 2x
Wuuuu Everything I do I do am for myself
Da be why I dey in my lane Da be why I dey in my lane wuu uuuuuu
Dem go wish you dead na u dey your casket
Everyday na you go be the subject
Better dey in your lane
And chop your chop Kenkey
(Chorus)
Adey in my lane adey in my lane erh
Me ano dey watch nobody erh
Everything i do
I do am for myself
For myself 2x