笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-26 17:11 | 星期天

Omo Boy歌词-Beejoy

Omo Boy歌词由Beejoy演唱,出自专辑《Omo Boy》,下面是《Omo Boy》完整版歌词!

Omo Boy歌词

Omo Boy歌词完整版

Ogolomona ahn ahn

Call me Beejoy

Show me the way, coz am close to loosing hope

Make I no sing in vain,

oh Lord throwway my sorrow

Dem say hustle go pay,

Nah the day me I no know

But If e no work today,

I go try am tommorow

coz weiting Man dey face,

E no easy rara oo

Nah me dey run my race, make I no go tire oo

me I still dey chase,

juss to get this raba

All I want is grace,

I know sey talent nah jahrah oo

Even when I feel so down Mama say make I no give up

many things fvcking dey my mind I still dey chase me I no fit stop

i know sey everything nah time

i pray to God make Dem show me love

omonpe owo lo matter If no be that koya kosilor

one dollar, Two dollar,

nah poverty me I no want am

Low Balance, I no like am I know one day I go jam Bigbag

towobatide omo boy go fine

bamise kemina go far

kowo bamibe make I no go down

kinri batishe kinrona gbegba

towobatide omo boy go fine

baba bamise kemina go far

kowo bamibe make I no go down

kinri batishe kinrona gbegba

Tell me if E no be God,

where me I for dey

Nah hin dey show me love, Nah hin dey bless my way

me I no go fall,

coz high way nah my way

odelountigbor baba wabamise

if e no be God oo

where yhu too go dey

Nah hin dey show yhu love oo

nah hin dey bless yhur way

Bobo mi made phoor oo oluwa mase

odelountigbor

baba wabawa shey

towobatide omo boy go fine

bamise kemina go far

kowo bamibe make I no go down

kinri batishe kinrona gbegba

towobatide omo boy go fine

baba bamise kemina go far

kowo bamibe make I no go down

kinri batishe kinrona gbegba

Ahhn ahnnn

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efe51VVA9Bg1XUAABAA.html

相关推荐