Bad man (Explicit)歌词由Emmyhood&STREETBUTTYBOI演唱,出自专辑《Bad man (Explicit)》,下面是《Bad man (Explicit)》完整版歌词!
Bad man (Explicit)歌词完整版
Intro
Emmy hood o
Oh lord oh lord
street buttyBoi
Bad man make a man bad
Bad turn Taliban
Taliban run the town down
Big tunz
Give me my crown
Ti bà tí pé é kó dàhun
Mótí gbàdúrà pélú candle
Oh God for this Babylon
Give me the strength make I carry on
Anywhere my blessings dey
Oluwa open my way
Sound boy coming from Ójótà
Down to the streets of Ógbà
See Ógbàà
If you dey loose Guard
Nah you go contactt Yeah Contactt
Ràbà ràbà ré bé ré bé
Ràbà ràbà
Ràbà ràbà ré bé ré bé
Bad man make a man bad
Bad turn Taliban
Taliban run the town down
Big tunz
Give me my crown
Ti bà tí pé é kó dàhun
Mótí gbàdúrà pélú candle
Oh God for this Babylon
Give me the strength make I carry on
Jah give me the strength to carry on
Cos E no easy
Cos the bukàtà
And responsibilities plenty
E get plenty mouth
Omo wey I won feed
For the Street the story too much
yé é yé
If you look into my eyes
You go see the hungry
For the fame and stardom
Cos me I Sabi sing
If you think say nah lie
Omo make you drop your beat
I Go chop am chop am
Like indomie
Mama say
son make you no go dey rush
She says everything for life nah turn by turn
If you work and pray E go reach your turn
So me I stay focused focus focus focus
So I say fuck dem depression
Trying to steal me Joy
Me not giving up
Me just won make my music
And enjoy life then
impact life for Good yé é yé
Outro
Wo
Oshey emmyhood
Bigtunz
Jah give me the strength to carry on
Cos E no easy
Cos the bukàtà
And responsibilities plenty
E get plenty mouth
Omo wey I won feed
For the Street the story too much
yé é yé