My Blood歌词由OG Wizzyboi演唱,出自专辑《My Blood》,下面是《My Blood》完整版歌词!
My Blood歌词完整版
Yeah yea
OG wizzyboi yeah
Wizzyboi vibes
E don tey wey
I dey hustle for the street
Some days I lack
Some times I go get
But I can't stop my grinding
Am facing my fear
Because na money
Be the Ko ko
They might shout
Blood for your side
But in a blink of an eye
Them fit disappear
My blood my blood
No dey call me your blood
My blood my blood
No dey call me your blood
Don't call me your
Blood my brother
Make you focus
On the grind woo wooh
Don't call me your
Blood my brother
Make you focus
On the grind you go get
Hello hello brother
Where you dey ooo
No dey call me I dey
Find my way oooo
Now no be then them tell
Us say obi na boy
If you no dey hustle sapa
Fit do you anyhow
Family self go regret
Why you come this life
E don tey wey I dey
Hustle for the street
Some days I lack
Some times I go get
Oh ooooh
But I can't stop my grinding
Am facing my fear
Because na money be the Ko ko
They might shout
Blood for your side
But in a blink of an eye
Them fit disappear
My blood my blood
No dey call me your blood
My blood my blood
No dey call me your blood
I dey run from sapa
Even with yawa
Baba mi abeg
Make you dey on gad
Make I no fall their hand
Make their bad
Thoughts no work
Make them self dey wonder
If I drop make e be
Like say na magic oo
They might shout blood
For your side
But in a blink of an eye
Them fit disappear
My blood my blood
No dey call me your blood
My blood my blood
No dey call me your blood