Ebele (Explicit)歌词由TEMILADE TML演唱,出自专辑《Ebele (Explicit)》,下面是《Ebele (Explicit)》完整版歌词!
Ebele (Explicit)歌词完整版
Is about to go down
Is about to go down
Is about to go
Yeah it's about to go (yeah)
Omo it's about to go down
Its temilade
Tml baby
Repo
Uh
I said I'm back to place
I tell dem mark my face
Whether you be street or you are cool
Omo na today
Every saturday
Say we dey pop champagne
In the club, every sexy lady shake their waist
I gat no time to waste dem dey form aristo
Shout out to my fucking niggaz in my hood
As I dey walk for street dem dey shout my name
Ori lo gbe mi debe ogbeni look my face
Omo no go whyne me
Tell dem make you no whyne me
Shout out to my niggaz in the trench wey dey for me
That time wey I need help
Nobody dey for me
Na only me I lonely
I swear to god I lonely (hey)
Blood of jesus cover
Enemies I conquer
Tell dem make dem go front I no want wahala
Me I just dey para
Omo I just dey para
Na blood full my eyes omo
See no be water
Ebele
Say I dey try I dey try I dey try to get money oh ah
Ebele
Ebele (yeahhhh)
Ebele
Plenty enemies want make I fall down but them no reach yeah
Ebele (ah)
Ebele (ahhh)
Ebele
Say I dey try I dey try I dey try to get money oh ah
Ebele ye ah ah
Ebele ah
Ebele
Say I don tey for the game buh man still dey struggle oh ah
Ebele repo (yeah)
Ebele (ye ahhhh)
Omo mi na niwon all my niggaz don't fear
Get the money stack it up coz we don't care
Shawa noni bayiii shawa noni bayiii
Now we change the game to another ball go dubai yeah
All my niggaz ni awon eleyi want to 34
I dey stand you dey talk ogade gbenu si oun
Yeah niggaz cap niggaz cap much
Heir to the throne wo me I no fit shout no more
(omo make dem give way)
Tell dem make dem give space
(wen I'm coming to the streets)
Omo make dem look face
(black in disguise)
Omo dis one no be 2face
(na blood full my eyes)
Omo you say whatever you say
Blood on my eyes fun wan je one time
Niggaz can't relate wen dem see me online
Fluke
Omo fluke lawon boys seh
Move awon boys yen
Wo eni fe lo be
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe yeah
Yeah ebelebe yeah
Uhh ebelebe yeah
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe
Ebelebe yeah
Ebelebe yeah
Ebelebe yeah