Survivor (Explicit)歌词由Kofi Blondy&Falcon Beatz演唱,出自专辑《Survivor (Explicit)》,下面是《Survivor (Explicit)》完整版歌词!
Survivor (Explicit)歌词完整版
When I get nothing for account o
Nobody be my friend o
Them say me nah go blow big up Shatta wale this year we dey rein o
From zero to hero we ron things see all of dem ah follow me
You don’t know the thing ho dem wish me died but still I Dey dominate
Survivor survivor
From the sick bed now I dey conquer
Survivor survivor
Ghetto youths dressed up inna designer
Survivor survivor
Every tune I drop is a banger ei
Survivor survivor
Who Jah bless no man turn ascender
Step by step I dey conquer
I Dey strike on the beat like thunder
Bad memories makes me stronger
So I dey Ron it January to December
Those days I dey sit back and watch but now I dey rock this show (rock this show)
Eno be me do am Baba God wey dey bless me oo
Survivor survivor
From the sick bed now I dey conquer
Survivor survivor
Ghetto youths dressed up in a designer
Survivor survivor
Every tune I drop is a banger ah
Survivor survivor
Who Jah bless no man turn ascender
They said I’m gonn die 2018 it’s 2019 I’m still fly like a bird in the sky
Enemies wanna see me cry God damn it the devil is a lier
Baba God don bless me from nothing to something
Raised me high like a mountain
From the slums where people took me for a fool but now ebi my name dem dey mention
Levels don change make I dab on my haters
I ain’t got time all I make is the papers
The baddest in the building let them know Things Never Ron We GANG be the safest
Been through the valleys of shadow of death but yet still alive to God be the glory
They said I’m gon loose some wanna see me in jail but I’m relaxing and counting my money
My brother man, you gotta believe in yourself in the jungle the fittest survive
Started the journey with soo many others some made, some others to gotta die
So make I shout hallelujah
Sing praises to jehovah
Ah 3ka atamfo nkoa anka Kofi Blondy nka ho sabode Allah we made
Survivor survivor
From the sick bed now I dey conquer
Survivor survivor
Ghetto youths dressed up in a designer
Survivor survivor
Every tune I drop is a banger ei
Survivor survivor
Who Jah bless no man turn ascender
Step by step I dey conquer
I Dey strike on the beat like thunder
Bad memories makes me stronger
So I dey Ron it January to December
Those days I dey sit back and watch but now I dey rock this show (rock this show)
Eno be me do am Baba God wey dey bless me oo (bless me oo)
Survivor survivor
From the sick bed now I dey conquer
Survivor survivor
Ghetto youths dressed up in a designer
Survivor survivor
Every tune I drop is a banger ei
Survivor survivor
Who Jah bless no man turn ascender