No Option歌词由AG&Ifyzi演唱,出自专辑《No Option》,下面是《No Option》完整版歌词!
No Option歌词完整版
Still that grace boi again-Ag
messiah e get de matter wey i wan reason u like dis , dis matter don bother me for years
we don dey hustle with the struggles but we neva see the pay , i don write so many letters to u but e be like say u no dey read am abi u don read am but u neva get time to reply am , lord abeg no allow my sins to block the blessings from me , olord dem say no pain no gain how cum we cum dey feel de pains yet we neva see the gain , lord abeg Cum show me way like uche i no wan look thier face i no wan make my family background be like vahala lord abeg give me that kind blessings wey u give abraham Amen#
Rap
Amen to all my secret prayers oluwa u re the mentor
mama prays for me everyday to u the creator
i dey for ur hand na u be my protector (protector)
am left with no patient but patience was the caution
olord abeg bless me cause i rather die rich or die trying .
olord messiah abeg i no wan broke again i no wan live the life of a begger wey dey beg akara(again)
as a business man i don't wanna be counting loses i jxt wanna see my gains. Choros...we gat no option (option)
We gat no option (option)that's what we thought it was,to see the action,no matter where u find your self, wheather good bad,one day e go end
One day e go end!!!!
In the street I realized
We got no option (option)
We got no option (option!!!) Empty pocket
I can't leave Lagos with an empty pocket
An empty pocket
I can't go back with an empty pocket!!!
Ifyzi___uuhh
They said without the hard times the story no go sweet
Hard times don too much story don turn to diabetes,a journey to a thousands miles begins with just a few step,as money no dey to enter bike, trekking was my first step
I soak garri soak garri sotay garri don dey soak me,I hustle in the street of lag (wheels and tires company)
Before popsi see me he gats to find me go sirlanka, u wonder wetin man pikin go find go sirlanka,na something dey lead to something I go tell u the matter,my homeboi Rcee don tell me how the street dey be ,so padi I don jazz in,I don't need nobody to gist me
Before I know gradually Papa pikin don dey spoil ooo
Some don dey do drugs just to mutiply their racks
Two months later prison don become their new house
Just to get small money I turn slave to my neighbors
Cause person no fit carry empty pocket leave Lagos.
Choros...we gat no option (option)
We gat no option (option)that's what we thought it was,to see the action,no matter where u find your self, wheather good bad,one day e go end
One day e go end!!!!
In the street I realized
We got no option (option)
We got no option (option!!!) Empty pocket
I can't leave Lagos with an empty pocket
An empty pocket
I can't go back with an empty pocket!!!