笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 11:55 | 星期五

Best Indeed (Explicit)歌词-PapiSnoop&Damo K

Best Indeed (Explicit)歌词由PapiSnoop&Damo K演唱,出自专辑《Best Indeed (Explicit)》,下面是《Best Indeed (Explicit)》完整版歌词!

Best Indeed (Explicit)歌词

Best Indeed (Explicit)歌词完整版

KillaLala Oloun

Damokilla baby oh

Alaga adugbo

Oun spinffy

GOD I know say you dey for me, even Road safety sef still dey get accident

And na you be my energy ye, Baba na you be my confidence,ah

Congratulations everyday Omoh nothing like Condolence, shoutout to that very pain,

very pain wey give me sense

The only outcome is Income,now i stand ontop like KingKong shagadigi shagadingdong X2

You know KillaBaby na him sing song

They wan take the best in me, They no want invest in me, but dem forget say na Destiny, Ah

OLUWA BE DA BEST INDEED X2

Too much talk no Dey full basket

Alo anbo re no bi too much sense

Won package fun wa ni accent

But no bi say we no go still pass dem

Ah To God be the glory Alhamdulillah

Me and the gang on a trip to Dubai

So tawa ba ra nkan lowo Godson

No half payment

We paying in cash with no doubts

Awa ti step up ati step up game

An shey ase toma check up late

Kan to laju peren ati pin update

Kan to laju peren ati ja wo state

Ah

Ati fun won ni demo cd wonle help

Di eh lobaku won ba ti bojuwa je

Ah ah

Ta lo mo eh

Ta lo help ??

Shebi back then

a sa le ba yin wo set

Kini Major

The only outcome is Income,now i stand ontop like KingKong shagadigi shagadingdong

You know KillaBaby na him sing song (2x)

They wan take the best in me, They no want invest in me, but dem forget say na Destiny, Ah

OLUWA BE DA BEST INDEED (2x)

Ahn wo

Loru crossover

Emi ati jesu ani majemu pe aye mi ma turnover

Ode ma look better

Life could be rough but and the end he blend

We go ball proper

Wonu gbe lowo wa

Shey yen loma mumi sober

Alaye you can do better

I gat it own my own

I gat to put my city on the map

And it’s time to Dey takeover

GBA!GBA!!

Two shots in the air

When im in a penthouse in the sky with a Birds Eye view

Who Dey come go Dey fear

Owu no fit touch us daily routine we Dey spend pass you

They wan take the best in me, They no want invest in me, but dem forget say na Destiny, Ah

OLUWA BE DA BEST INDEED (2x)

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efea2VVA9DwtSVAoB.html

相关推荐

  • Love, the Time Is Now歌词-Bobby Womack

    Love, the Time Is Now歌词-Bobby Womack

    Love, the Time Is Now歌词由Bobby Womack演唱,出自专辑《Somebody Special》,下面是《Love, the Time Is Now》完整版歌词! Love, the Time Is Now歌词完整...

  • A Whiter Shade of Pale歌词-Richard Benson&Giampiero Ingrassia

    A Whiter Shade of Pale歌词-Richard Benson&Giampiero Ingrassia

    A Whiter Shade of Pale歌词由Richard Benson&Giampiero Ingrassia演唱,出自专辑《A Whiter Shade of Pale》,下面是《A Whiter Shade of Pale》完整版歌词! A...

  • A Hundred Years From Today歌词-Casa Loma Orchestra

    A Hundred Years From Today歌词-Casa Loma Orchestra

    A Hundred Years From Today歌词由Casa Loma Orchestra演唱,出自专辑《Just at the Turn of the Tide》,下面是《A Hundred Years From Today》完整版歌词! A ...

  • The Twist歌词-The Olympics

    The Twist歌词-The Olympics

    The Twist歌词由The Olympics演唱,出自专辑《Just at the Turn of the Tide》,下面是《The Twist》完整版歌词! The Twist歌词完整版 The Twist - The Olympic...