My Cide歌词由Meeshack演唱,出自专辑《My Cide》,下面是《My Cide》完整版歌词!
My Cide歌词完整版
Weting you do for me I cant forget
You took off my pains and stress
You made me fresh
Like the man them rest
I feel now good and best
But follow men dem no know
But follow men dem no know
They give me hate I no fit shout owor
Na you wey show oh nor
Na you wey sure
Na you wey tell them no
Ehh
Am so proudoo
So proudoo
Am so proudooo
Oh ho my guy
Na you wey dey my cide
When I no gety stand
Na you wey fill my tank
Oh oh my guyoo
Na you wey dey my cide
When I no gety standoo
Na you wey fill my thankoo
Oh oh my guyoo
Na you wey dey my cideoo
When I no gety family
Na you wey fill
My canopy uh uh uh uh
Every little
Thing you dey do to me
Its amazly
I am addict it
Am ma say the truth
But solo them all make we victory
Cos e done then set
Make we celebrate
And jubilateoo
Me I appreciateooo
Me I appreciateooo
Am so proudooo
Am so proudooo
Me I appreciateooo
Oh ho my guy
Na you wey dey my cide
When I no gety stand
Na you wey fill my tank
Oh oh my guyoo
Na you wey dey my cide
When I no gety standoo
Na you wey fill my thankoo
Oh oh my guyoo
Na you wey dey my cideoo
When I no gety family
Na you wey fill
My canopy uh uh uh uh
Weting you do for me I cant forget
You took off my pains and stress
You made me fresh
Like the man them rest
I feel now good and best
But follow men dem no know
But follow men dem no know
They give me hate
I no fit shout owor
Na you wey show oh nor
Oh ho my guy
Na you wey dey my cide
When I no gety stand
Na you wey fill my tank
Oh oh my guyoo
Na you wey dey my cide
When I no gety standoo
Na you wey fill my thankoo
Oh oh my guyoo
Na you wey dey my cideoo
When I no gety family
Na you wey fill
My canopy uh uh uh