笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 00:40 | 星期六

On speed (Explicit)歌词-D’brain Richway&DJ Fortyfour&Wonder Mix

On speed (Explicit)歌词由D’brain Richway&DJ Fortyfour&Wonder Mix演唱,出自专辑《The journey continues (Explicit)》,下面是《On speed (Explicit)》完整版歌词!

On speed (Explicit)歌词

On speed (Explicit)歌词完整版

The matter long loun lo je kin saloo

Nigbati mori soldier pelu brother bayo ni ile wa pelu awon omo oro won

I don’t know what’s up my sister I have to run

Who say no government you go sabi for your turn

I no really sabi book but I dey get A1

Emi mo iwe motun mowe I go dey always won

Ebo sia sia ebo ko lo far gan

The journey of thousand miles begin with a good pair of shoes baby I no fit loose

I know you’re on speed I’m always on speed

Every time on field every night on weed

I’m always on speed every time on field every night on weed

You’re going to become what you think about

We become the dream we don’t sleep on our thought

As I wan Enter life God warn me say make I no dull it , everyone is going to drop song ademola make you drop hit

Have been thinking about hit

I can’t eat without meat I can’t sing without beat

I was on the couch I saw wizkid driving in the tv omo na maybarch lesekese I ask my brother for some cash money sare bomb and praying make everywhere Palash

Rich man pikin go think say we were born rich

Coz e go foh for the place wey we don reach

I know you’re on speed I’m always on speed

Every time on field every night on weed

I’m always on speed every time on field every night on weed

My life be like exam I have to won

I’m always on a run

I saw my daddy working for money when I was still a kid

So have been working for my unborn kids

I got many places to go emi gan shi fe pade oyinbo

Ati igba ti mori ri wizkid driving ni motiun gbadura I go like make I drop hit

I think about featuring many artist naso I call my paddy make he carry his lappi ko fun mi ni update kin sare gbowo be billgate

Brother don’t waste your time on a hate

Make money and spend it with faith

I stay motivated ogo temi ole ku

I always ready to learn my teacher is my uncle

I no wan dey ball on one circle

They preach hustling inside bible

Olohun maje ka rogun

My neighbor pray make you no enter life battle

Wey fit draw you tattoo with the tools

Have been making my own doing my own

Since when I was still at school

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efeafVVA9BglXVQAEDw.html

相关推荐