No Drama歌词由Kwame Lott演唱,出自专辑《No Drama》,下面是《No Drama》完整版歌词!
No Drama歌词完整版
Whine fi me girl you badder than bad I say go low
Pene me so me be ma w’anom odo nsuo
Mmhm mmhm mm aa aa ah
Mm ooo
Mm No drama
Gimme dirty whine bad girl your body thick
Make you know say bad man dey crave for your body
See me adey calculate
One more hour please don’t keep me waiting
Na this kind girl me affi die for
What you do me e dey burst my medulla
We go party tonightei ay ei ay
Ende ye holiday
Whine fi me girl you badder than bad I say go low
Me and you ende anadwo ye be sei mu
Pene me so me be ma w’anom odo nsuo
Ou la la la la
Pretty girl what you do me make I lose control
You no know you dey scatter my head o
Gyegye me so ende ye be to adonko
When we dey do wonna something she no wan no stopping she no wan no drama
And anytime she dey weak me she say I be Samson she be my Delilah
See affi do anything for you girl my old man e be cocoa farmer
Ghana girl wey e get body piercing
Saa de na eya woye no eye me de
She got me dripping
She got me thirsty
She in my business
My only addiction
Ano fit focus on meditation
She got me sinning cannot keep the distance
Nuff ah dem ah frown when them see I’m with you
Wohu se ye nam aa na omo bubu yenikyi o
But Ohemaa gimme your love and I go hold you tight na me suh oh baby