Sweetie (Explicit)歌词由Throwbvckk&Ngb Muni演唱,出自专辑《Sweetie (Explicit)》,下面是《Sweetie (Explicit)》完整版歌词!
Sweetie (Explicit)歌词完整版
Sweetie darling
Darling sweetie
Oww sweetie darling
Darling sweetie
Monday she go chop kenkey
Tuesday she go wear kente
Wednesday she dey do show teeth
Said am too funny enti wofr3 m3 39/40
(40/40)
Ikebe
Bigger than a space ship
Who go pay?
Put my hands on your waist one side
Na makye na gyina hu
Fr3m3 don lomotey
Many many girls no dey talk n do
Full Vhim who go run plus you
Making it be the easy part
After u blow you go see
Say dem no fuck with you
(Uhh uuhh)
Zinolesky
Ma y3 fine m3 twetwa m3 whiskey
Trending I don't know
Why but the girls love it
Wey I know say e be too risky
Throwback wo sesen
The body wey dey come
E dey point at me like a gun
If I get um I go chop
And I go chop and run
See the body wey dey come
E dey point at me like a gun
If I get um I go chop
And I go chop and run
What be the matter
This your back make I wonder
Baby girl wan gimme pressure
( Pressure.....Pressure )
Baby make I be your lover
Anything you want I go offer
Whether e be Gucci or Prada
( Prada....Prada eh )
The body wey dey come
E dey point at me like a gun
If I get um I go chop
And I go chop and run
See the body wey dey come
E dey point at me like a gun
If I get um I go chop
And I go chop and run
Wo se sen
Pradaaa
Abaa
Yenkoo