Hustler (Explicit)歌词由Leesky Junior&Telraboi&Sound Killer演唱,出自专辑《Hustler (Explicit)》,下面是《Hustler (Explicit)》完整版歌词!
Hustler (Explicit)歌词完整版
Every day we dey pray (pray eh)
Make the hustle pay
And my gee tobo se loru (omo ope)
Koma gbowo dede
E no easy to make am for this life
Slow and steady win the race
E no easy to make am for this life
Slow and steady win the race)
Make the hustle pay
Make my grace no turn disgrace
(Make my Grace no turn no turn disgrace)
we never blow dem dey show us fake love
(Fake love)
Every hustler get pay day shomo
(My brother shomo)
we never blow dem dey show us fake love
(Ohh yeah)
Every hustler get pay day shomo
(Shomo)
No be say I dey play at all
Buh hustle no wan give me pay
No be say I no dey shoot my shot
Buh e be like say the pulla no dey
Omoh I fit relent
Moman ronu gan when I wan forget
All the promise wey I made koma shey lobe
Wetin I never do
Keep my eyes open when u dey sleep
Husle be my strength buh ur own nah to dey gym
Ki mama Shani lemi Omo gan male sun
So tell me why
Tell me why I no go husle
Wonfe rimi tan
When I dey broke nah them dey bubble
we never blow dem dey show us fake love
(Fake love)
Every hustler get pay day shomo
(My brother shomo)
we never blow dem dey show us fake love
(Ohh yeah)
Every hustler get pay day shomo
(Shomo)
Me no day to gas people way I love them don shot down
I believe in myself and I no doubt I no day pass my lane I still dey guide (hmm)
So ma lor wo ju mi I no get anything to render
only chasing my dreams (hmm) make I beat am (Nana) make I beat am
Oluwa ma seh gba gbe mi
Ma gba gbe mi Many trap set but I no fall in (hmm)
keep on my best in it
Keep on my best in it
make them no dey worry how I day prosper o ma ya won lenu
if I go high (nana)if I go high ahh
we never blow dem dey show us fake love
(Fake love)
Every hustler get pay day shomo
(My brother shomo)
we never blow dem dey show us fake love
(Ohh yeah)
Every hustler get pay day shomo
(Shomo)