Kilode歌词由Snippsy&XL SPIFF演唱,出自专辑《Kilode》,下面是《Kilode》完整版歌词!
Kilode歌词完整版
I be a man of my word
She say I be one of a kind
And I live by my rules
I don pay the ultimate price
This one is a home run thing
Anybody rise against me gon die
No go dey double dare me
Who born the bagger Mehn the bagger no try
I no too like dey talk
shebi you know as the matter they be (you know how the matter dey be)
And I dey shower detail cause a lotta these niggaz dem be pricking parasite
Paradise for maggot but I dey mind my business I let bygones by bygones
Kilode kilode ogini
I don’t remember asking you for your own opinion
Dem dey carry my matter for head like say na dandruff
But me I dey on GG till the day that I drop
Hmm omo make nobody double dare me
Me no need no stress me need a couple girls me yard o that can reverse and whine o and grind o
Me nah need no stressing me nah no stressing
Me need a couple of girls for me yard wey fi reverse it
Tell me what u heard about me
and ill tell u all the things ive seen
she wants a gangster in bed
but a gentleman when she stands by me
Girl ah talk say if me no like her agenda
no need to chat when its bumper to fender
Hold down her cleavage she go make I surrender
She got a mini waist mixed with a pretty face
Is this love?Tell me make I know
Cause I am so lonely