My Brother (Explicit)歌词由GB TOY演唱,出自专辑《Sounds from the Trenches (Explicit)》,下面是《My Brother (Explicit)》完整版歌词!
My Brother (Explicit)歌词完整版
For the street wey we dey
You know day bobo nobody dey
For the street wey we dey
You know say bobo nobody dey
And if you think say dem day
No worry dem go shenk you one day
So wanbi my brother
Make i clear you my brother
Many things dey sup my brother
But as e dey be my brother
You no fit to give up my brother
Ani ko wanbi my brother
Make i clear you my brother
Many things dey sup my brother
But as e dey be my brother
You no fit to give up my brother
No be sere sere
Ko'se sere were
Many badboys loti sani le
Kole kowodele
Ani No be sere sere
Many badboys loti sanile
Kole kowodele
You think say e easy abi(abi)
Na you wey sabi (sabi)
Poverty don dey sweet you abi
Na you wey sabi
You think say e easy abi
Na you wey sabi
Poverty don dey sweet you abi
Na you wey sabi
As e dey sweet you so
wetin you dey reap,na wetin you sow
And i dey run my show
Every other day i dey get my doe
As e dey sweet you so
wetin you dey reap,na wetin you sow
And i dey run my show
Every other day i dey get my doe
Poverty dey sweet you so
And i dey run my show
Poverty dey sweet dem so
And i dey get my doe
So wanbi my brother
Make i clear you my brother
Many things dey sup my brother
But as e dey be my brother
You no fit to give up my brother
Ani ko wanbi my brother
Make i clear you my brother
Many things dey sup my brother
But as e dey be my brother
You no fit to give up my brother
My brother
My brother