My Race (Explicit)歌词由Dasteve演唱,出自专辑《My Race (Explicit)》,下面是《My Race (Explicit)》完整版歌词!
My Race (Explicit)歌词完整版
Recognize
Dasteve oo eh eh
Ikotaram
My race
eh onye kwuru that thing
Hammer
Omo if I dey reason how e
Don be for the past
The kind of stories and
Disappointments oh no
Omo I dey confuse oo
And if them begin to rate my
Rights and my wrongs
E fit be say bad men wrote
Zero over ten no no
Na een make
I just dey confuse oo
E fit be say bad man wey
Dem tono
Carry my matters
Abi dem nono
Cos I un cock me rifle
No mean say me
I no know oh
Wetin dey sup
Na money me wan chase
E fit be say
Bad man wey dem tono
Carry my matters
Abi dem nono
Cos I un cock me rifle
No mean say me
Me i no know oh
Wetin dey sup
Na money me wan chase
Na money me wan chase
Oh no
Bad man to free my way
Oh no oh oh
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to
Long distance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Bad man to free my way
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to
Long distance
Na wetin man do man
En na me yan for here
Inner me chest ah
Me na pour dem bad
Look at na thousand boys
En na dem hang for there
Inner dem chest ah
Dem no feel dem pain
Some na in mystery
Dem hang for there
And some na dem judge
And make dem
Hang for there
And if dem try
Dem can never make me
Hang for there
Anti-badman inner me gene
Me gat no one to fear
Cos when me remember
Say families dey dem dey wait
Me remember say my guys
Dem still dey the street
And when me remember
The words from my mama
To me
I feel like
There are so many
More chance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Bad man to free my way
Me wanna run my race
Oh no
Before dem turn am to long Distance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Free me now oh oh
Me wan race
Oh no
Before dem turn am to long Distance
Balance eh
Balance eh
Balance eh
My race
Free me now oh
Free me now oh oh
Flabajasted
Free me now oh
Free me now oh oh
Ba ba back in the days
When the boy
Em ah turn up say
Me no know say
Enemies dem ah jealous
Dem wan tear me now
Dem no wan make I balance
I thank the Lord
For yet another one chance
Na wetin man do man
En na me yan for here
Inner me chest ah
Me na pour dem bad
Look at na thousand boys
En na dem hang for there
Inner dem chest ah
Dem no feel dem pain
Some na in mystery
Dem hang for there
And some na dem judge
And make dem
Hang for there
And if dem try
Dem can never make me
Hang for there
Anti-badman inner me gene
Me gat no one to fear
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Oh no
Bad man to free my way
Oh no oh oh
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to long Distance
Free me now
Free me now
Na money me wan chase
Free me now oh
Bad man to free my way
Free me now oh oh
Me wanna run my race
Oh no
Before Dem turn am to long Distance
Hammer
Balance eh
Balance eh
Free me now
Balance eh
Free me now
Na money me wan chase
Na money me wan chase
Make you dance am
Oya dance am eh
Dance am
Shake am
Move am
Move am
Oya dance am
Shake am