笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-09 18:36 | 星期四

Adura歌词-Youngobi

Adura歌词由Youngobi演唱,出自专辑《Adura》,下面是《Adura》完整版歌词!

Adura歌词

Adura歌词完整版

Everyday is a happy day

Everyday we dey party

Collect anything I go pay

I'm Blowing up with my geez

They say follow person

Wey know the way

I dey follow person wey sabi

Follow person wey sabi !!

Follow person wey sabi

Adura gbemi gbemi so bad

Meta Meta soldier

Make them no go cast am

Awilo no be Gaza

Seke seke Blanca

Casa casa Blanca

Na timber dey my boot

And I swear you no fit march am

You no fit march am

I swear you no fit march am

You no fit match am

Adura gbemi gbemi so bad

Meta Meta soldier

Make them no go cast am

Awilo no be Gaza

Seke seke Blanca

Casa casa Blanca

Na timber dey my boot

And I swear you no fit march am

You no fit march am

I swear you no fit march am

You no fit match am

My father told me

Stay focused

For the street is lonely

Sebi oloun lo wi

His blessings will solve my story

I'm a winner man ahh ahh

I kept the faith In me

So why me dey believe

Yeah yeah

Ehh mogbe oo

360 lifestyle here we dey oo

I been hustling since many day

I roll my ***** stick everyday

As I don promise for my mind

To make my wishes come alive

Lord give me peace of mind

Make I fit enjoy my life

Adura gbemi gbemi so bad

Meta Meta soldier

Make them no go cast am

Awilo no be Gaza

Seke seke Blanca

Casa casa Blanca

Na timber dey my boot

And I swear you no fit march am

You no fit march am

And I swear you no fit march am

You no fit march am

Adura gbemi gbemi so bad

Meta Meta soldier

Make them no go cast am

Awilo no be Gaza

Seke seke Blanca

Casa casa Blanca

Na timber dey my boot

And I swear you no fit march am

You no fit march am

And I swear you no fit march am

You no fit march am

Everyday is a happy day

Collect anything I go pay

Blowing up with my gee's

Follow person wey sabi

Follow person wey sabi

Follow person wey sabi

Follow person wey sabi

Follow person wey sabi

W'on lo ro pé ákereè

They think say we no go make am

They think say we no go reach here

But Oluwa is involved

OSHA mó GOD, SOG

Song of Grace~Son of God

I see you

Shadow

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/efef9VVA9BQhUWgsBCA.html

相关推荐

  • Doormot歌词-Youngobi

    Doormot歌词-Youngobi

    Doormot歌词由Youngobi演唱,出自专辑《Doormot》,下面是《Doormot》完整版歌词! Doormot歌词完整版 For her DoormotFor her DoormotHer body bang bang bangA...

  • Dumebi歌词-Youngobi

    Dumebi歌词-Youngobi

    Dumebi歌词由Youngobi演唱,出自专辑《Young Obi (Explicit)》,下面是《Dumebi》完整版歌词! Dumebi歌词完整版 Wo wo wo yeahYeahWetin u give me chop oo , c...

  • More Money歌词-Youngobi

    More Money歌词-Youngobi

    More Money歌词由Youngobi演唱,出自专辑《Young Obi (Explicit)》,下面是《More Money》完整版歌词! More Money歌词完整版 Ye eee ooEhh eeeThey call me you...

  • 你在,不在变速版歌词-芊芊龍YA

    你在,不在变速版歌词-芊芊龍YA

    你在,不在变速版歌词由芊芊龍YA演唱,出自专辑《你在,不在(变速版)》,下面是《你在,不在变速版》完整版歌词! 你在,不在变速版歌词完整版 你在,不在(变...

  • 来与不来我都在等你 (COVER版)歌词-蝶舞

    来与不来我都在等你 (COVER版)歌词-蝶舞

    来与不来我都在等你 (COVER版)歌词由蝶舞演唱,出自专辑《》,下面是《来与不来我都在等你 (COVER版)》完整版歌词! 来与不来我都在等你 (COVER版)歌词完整版 沏...

  • 天气越来越热了歌词-叔叔不舒服

    天气越来越热了歌词-叔叔不舒服

    天气越来越热了歌词由叔叔不舒服演唱,出自专辑《天气越来越热了》,下面是《天气越来越热了》完整版歌词! 天气越来越热了歌词完整版 词:少东 曲:少东 天气越...

  • 关掉你的手机歌词-邱圣兮

    关掉你的手机歌词-邱圣兮

    关掉你的手机歌词由邱圣兮演唱,出自专辑《关掉你的手机》,下面是《关掉你的手机》完整版歌词! 关掉你的手机歌词完整版 关掉你的手机作词Lyrics: 杨一韬作曲Co...