STANDING OVATION (Explicit)歌词由DFILE演唱,出自专辑《STANDING OVATION (Explicit)》,下面是《STANDING OVATION (Explicit)》完整版歌词!
STANDING OVATION (Explicit)歌词完整版
Intro
Dfile nana
Ye ye
Chorus
All of my country people dem too like too much wahala
Small talk dem go turn am to Biggy palava
So my brother do good o you no say na good Dey pay pass
Make we puff pass Colorado make we feel alright
Ye
Hook
Esare wa Aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Talon shere Eeeeeeeeeeeeeeeee
Moni ke sare wa wo
Esare wa Aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Talon shere Eeeeeeeeeeeeeeeee
Moni ke sare wa wo
Verse
Oya mukulu mu keke
Erora joo.
Oya daddy and mummy nko
Efese rajo
Oga Ade eee sho mo pe enu ora le eeee
Ema wo awon elehhh shey ba shey ma wa lelehhh
Oga Ade eee sho mo pe enu ora le eeee
Ema wo awon elehhh shey ba shey ma wa lelehhh
Leave me make I enjoy my life like tomorrow no Dey
Sheybi na one life we get o
Everything go still fade away eeee
As I Dey work and pray
Make Baba God show me the way eeee
And if i no get money today abeg wetin I gain o
Chorus
All of my country people dem too like too much wahala
Small talk dem go turn am to Biggy palava
So my brother do good o you no say na good Dey pay pass
Make we puff pass Colorado make we feel alright
Ye
Hook
Esare wa Aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Talon shere Eeeeeeeeeeeeeeeee
Moni ke sare wa wo
Esare wa Aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Talon shere Eeeeeeeeeeeeeeeee
Moni ke sare wa wo
.....................................
Outro
Dfile nana
Dance away your sorrows away
Abeg no go think am o
Roll your stress like an SK
Abegi burn your rizila o.
Yeeee ahhhhh
Rizila o.
............