Fire (Sped Up)歌词由Reignzzz演唱,出自专辑《Fire (Sped Up)》,下面是《Fire (Sped Up)》完整版歌词!
Fire (Sped Up)歌词完整版
(Aya, ya, ya)
(Dem)
From the day wey
I talk about the things
Wey dey my mind
Dem say, guy this thing na lie
Shey no bi lie
Every time, I dey reason my time
Got this movie sometimes
Watching dem guys
How dem living lifestyle
Outside dem bi living ganger
Their bodi na chaii
All night high
See boys wey dey form gangster
Odinákè, feeling like chaii
I want to chop from the bread of life
Ah yaa
Body's on fire
Bodi na fire
Body's on fire
Bodi na fire
Come lift me higher
Don't leave me hanging
Come lift me higher (eh)
Want to dine with delight
Drink every wine
Jam to the beat
Mek dem feel all the rythmes
Turn dem so high
Give dem the vibe
Mix everything at a time
Pon, pon, pon
In the car
Riding high, like in the shy
Then I flow with the living vibe
Drifting phantom, eyaa
Odinákè, odiná
On my mind
I wake up feeling like why
This thing is just a dream
All the time
In my mind
Which day, senior man go shine
Badman thriller man type
Your boy reignzzz joor
Mek we jayé olà
No bi lie
Meet me for house
I got this thing for mind
Their bodi na chaii
All night high
See boys wey dey form gangster
Odinákè, feeling like chaii
I want to chop from the bread of life
Ah yaa
Body's on fire
Bodi na fire
Body's on fire
Bodi na fire
Come lift me higher
Don't leave me hanging
Come lift me higher (eh)
Body's on fire
Bodi na fire
Body's on fire
Bodi na fire
Come lift me higher
Don't leave me hanging
Come lift me higher
Don't leave me hanging
Fire Dem