LOWKEY歌词由E.T.M演唱,出自专辑《LOWKEY》,下面是《LOWKEY》完整版歌词!
LOWKEY歌词完整版
LYRICS FOR LOWKEY feat obed Cruz
Yeah
Ghettoboy things...
It's ETM on da
It's obed Cruz oh na na na na ehh
Geh geh geh geh geh geh
Geh geh geh geh
Eh omoh
Omoge whyne for your love
Ghettoboys no many wey fit die for your loving
Baby me no talk lies
Baby say no whines
If you keep am low-key
Matters no fit cast normally
If you know
Baby then you know
You make me speak in tongues baby SKIBOROBORO SKIBO
Oya naw make I drill her hole
I give am two four six times in a row
(GYEAH)
Shayo dey the room desperado na why we mezebu
People don dey notice say the boy don dey incredible
Many people tell me I no make am (heh) says who?
Pele baby if you think say ghettoboy dey chase you
Na wetin she need versus wetin she want
I go dey knack am the one
Knack am the ekelebe
Make she dey confirm when we go dey mhmhmhm
Make we dey finish am
Ghettoboy no dey do part-time
She gat my heart on lock
She gat my heart on lockdown
Even when we come in touch
She make a bad man run cos
Even when we fall in love
Ekelebe stunner she don knack idan don ah she don knack egbon (she don egbon..she don knack egbon)
Oh Blood of Jesus
I carry my own cross to ceaser
Parrot said it's nice to meet ya
Another one said it's continental oh nental
Blood of Jesus
I carry my own cross to ceaser
Parrot said it's nice to meet ya
Another one said it's continental oh my breda
Omoge whyne for your love
Ghettoboys no many wey fit die for your loving
Baby me no talk lies
Baby say no whines
If you keep am low-key
Matters no fit cast normally
If you know
Baby then you know
You make me speak in tongues baby SKIBOROBORO SKIBO
Oya naw make I drill her hole
I give am two four six times in a row yeahh
(Shayo dey the room desperado na why we mezebu..(blood of Jesus)
See say the boy don dey incredible
Oya na...prahh!!
If you keep am low-key
Matters no fit cast normally
(Blood of Jesus)
Matters no fit cast gyea
(Cross to ceaser)
Matters no fit cast normally
(Nice to meet ya)
Oh baby
If you keep am low-key
Matters no fit cast gyeah
Ghettoboy things
It's ETM ON DA
ITS CRUZE
RA-RADIOOO