Shine (Explicit)歌词由KASKID演唱,出自专辑《Hustle N’ Flow (Mixtape) [Explicit]》,下面是《Shine (Explicit)》完整版歌词!
Shine (Explicit)歌词完整版
It's been a while now my fans dey say dem miss me
No dulling So I had to drop a mixtape
I'm high now just in case you're Listening
That shit is crazy giving them hip-hop till this day
Omo I dey on my loud now
I dey on things on things
N you know to blow sef
Omo no be beans
Mahn I flow with ease everytime on beats
Each lamba for each songs and I no dey repeat
You can't call yourself a king when you're still taking orders
Be bold enough to make that decision for you and your brothers
Mahn no love for the street and I thought you knew that
Trust anybody at your own risk
I had to find out the other way round
Mehn this life dey somehow you gatz get your life together
You gatz dey do Better
Cause Kosi eni to mola
And I won't stop till I earn millions in dollars
That's why I go harder
I'll come back and go harder
Me na bad boy don't you come my way
Mahn I no dey sleep I hustle everyday
Me na starboy me go shine one day
When they see me wonma pemi ni alaye
Sometimes I go just dey reason
Shey music abi school?
Ino really sure for now na why I just dey rough the two
N when the results came out dem dey think say ino know book
I had to balance things
Dem no understand wetin I dey pass through
Now some people con dey tell me pe kin Fi inkan le fun nkan
What if that inkan na my way
ki emi walo sun lori nkan
When you poor Dem go forget you sope otilor
Mahn N ino wan suffer ni moshen Karan gan
Me na bad boy don't you come my way
Mahn I no dey sleep I hustle everyday
Me na starboy me go shine one day
When they see me then wa pemi ni alaye
Me na bad boy don't you come my way
Mahn I no dey sleep I hustle everyday
Me na starboy me go shine one day
When they see me then wa pemi ni alaye
Me na bad boy don't you come my way
Mahn I no dey sleep I hustle everyday
Me na starboy me go shine one day
When they see me then wa pemi ni alaye
Mehn it's been a long time coming
Boya tori eh ni Ara shey kan mi
N if it's not about the money don't you call me