Zulu歌词由ENE Yatt演唱,出自专辑《Naija Afrobeats 2022 (Explicit)》,下面是《Zulu》完整版歌词!
Zulu歌词完整版
Cheese ekpamalistic Gege
ENE YATT again oh
Sarewale oh, where the money dey i dey oh

Shaka Shaka Zulu Zulu, Feeling like a Zulu Zulu
Shaka Shaka Zulu we want the money so we feeling like a zulu zulu

plenty money no wahala plenty money you for pay me my dollar
where the aboki this eh sumar
we be jaming we no go suffer
if you feel the vibes then link Up
raise up your glass cause tonight is a drink up ah ah
yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah e go over you

So we out side too much vibes wey we bring come
move to the one side if e be money make you try just link up
it's ah bay badness them know and when we come man killy the show
omor na one two three we we killing them show we still outside them know