笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-11 01:57 | 星期六

Only me see me (Explicit)歌词-Lekuzy YBIT

Only me see me (Explicit)歌词由Lekuzy YBIT演唱,出自专辑《Only me see me (Explicit)》,下面是《Only me see me (Explicit)》完整版歌词!

Only me see me (Explicit)歌词

Only me see me (Explicit)歌词完整版

iz your boy in town

iz your boy in town

lekuzy yeah yeah yeah yeah yeah

verse 1

People wey I think say dem wan help me

as I reach there na dem shrenk me

E Kon be like say I dey sleep but na who go wake me

But na real life oo brother mi no shaking

I keep on moving cuz no stopping

I wan reach there make I start topping

brother mi no time

when u see me high

na money I dey find

am out of my mind

jah dey my side

I see Mama's prayer for my life

Ko si eni kan

Tori mi

As I dey hustle dey fight fun ori mi

Na only me see me

Keep on giving dem Mio ni simi

Round the world dem go feel me

As I dey on zero pa

Won tu fi mi pa

moti ja wo meter

wo lo ti mental

but i know I'm feeling better

mami

I will see you later

going out there for this paper

but you know that I will see later ah aha

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/eff3eVVA9BgpQUQcFAQ.html

相关推荐