Holiday (Cover)歌词由Orayon演唱,出自专辑《Holiday (Cover)》,下面是《Holiday (Cover)》完整版歌词!
Holiday (Cover)歌词完整版
Sometimes I remember when I use to surf for the beat
Omo no look me make I yarn you the things
You say water no get enemy till you find yourself many feet under sea
Man I say many years them no believe in me
Ojukokoro them ah looking at me
Don Dorrobucci say I be Don Jazzy
1 minute them go dey trend like me
Ye!! Where dem dey ?
Bad belle people them run away
Make I no see them come for my lane
Can’t you see the life that I am living
Yes I’m not your mate
Omo na holiday
Even today sef na holiday
Make I just dey like say I no dey
Even when I remember the times I no get I be King till date