Jungle歌词由BIGKPLUS演唱,出自专辑《Jungle》,下面是《Jungle》完整版歌词!
Jungle歌词完整版
Wokeberemi
Ay ayyyy
Make I tell you
Things you don't know ayyy
What I'm feeling
Sef you don't know
Life we living
Is a jungle oh
I still dey take
Some time dey bubble oh
Life na jungle oh
Yesterday you no get
You never get today
If you no get tomorrow na yawa
If you no get tomorrow na yawa
One time pull up
Mi gear ah pull up
I hit that the harden
There gonna be a way
I hit that the harden
Make I tell you things
You don't know
What I'm feeling sef
You don't know ayy
What I'm feeling sef
You don't know
What I'm feeling sef
You don't know ay ayyy
Life we living is a jungle oh
I still dey take some
Time dey bubble oh
Life na jungle oh
E belike say make another
Man no love another man
E belike say enmity
Don yarn another man
E belike say some man
Wan dey run another man
E belike say enmity
Don dey the matter ayy
I dey my temple oh
I go dey gidem ayy
I dey my temple oh
I just dey look dem
I dey my temple ayy
I go dey gidem ay ayy
I dey my temple chae
I go dey gidem ay ayy
Make I tell you things
You don't know
Make I tell you things
You don't know ayy
What I'm feeling sef
You don't know
Dutututu
Life we living is a jungle oh
I still dey take
Some time dey bubble oh
Life na jungle oh
What I'm feeling you don't know
One time I pull up mi gear ah
I hit that the harden
There gonna be a way
I hit that the harden
There gonna be a way
Horseforce