Sinner歌词由Dolly HP&Otega演唱,出自专辑《Sinner》,下面是《Sinner》完整版歌词!
Sinner歌词完整版
All the written things
Always dey make me sad
And I wan know
Oh Lord of mercy show me
The real way ( show the real way )
I got many many things
Wey dey bother my mind
Mama called me Dolly sit down
Make I tell you the real thing
(Oh oh oh )
Nobody loves you (Nobody loves you)
You gahz to Hustle (You gahz to Hustle)
Buckle your shoes (buckle your shoes)
Say no depression
Achieve your aims (achieve your aims)
Carry your cross alone
Bese re soro (Moba semi soro)
Put your hope on God
Focus on hustle brother
No dey copycat (no dey copycat)
I'm addicted to good things me
I know oh (me I know o oh oh )
Counting my blessings
Everything na overload (overload)
No matter what Oh Lord
Don't give up on me (oh no)
You know am a sinner ( am a sinner )
I think like a Judas
Family must to chop oh oh
You know say money long (oooooh no )
You know am a sinner ( am a sinner)
I think like a Judas
Family must to chop oh oh
You know say money long (oooooh no )
I got my mind on my business
I'm inso'money no sickness
So Dem go know me for this town
Kiloku taoti se
Emi o nki sere, emi o nki foh
Kori ma loshe mi ni onishe
I'm making money no new friends
So I'll never lose my chance
But I know very soon
Everything go be back again
Everyday am counting
My blessings as I give thanks
And I dey thank God
For my rich friends
I dey thank God for my guys
Wey dey hustle non stop
Very soon we go reach there
Cash out, Owo se koko
I Pass out, won ni ogbe koko
I can't Shout, can't Shout
Baba bless me make I stand out
You know am a sinner ( am a sinner )
I think like a Judas
Family must to chop oh oh
You know say money long (oooooh no )
You know am a sinner ( am a sinner)
I think like a Judas
Family must to chop oh oh
You know say money long (oooooh no )
Focus on hustle brother no dey copycat
I'm addicted to good things me
I know oh
Counting my blessings
Everything na overload
No matter what Oh Lord
Don't give up on me