Mama’s Prayer歌词由emmanzy演唱,出自专辑《Mama’s Prayer》,下面是《Mama’s Prayer》完整版歌词!
Mama’s Prayer歌词完整版
Owo lo mumi para o
Owo lo mumi para
Where the money dey make I enter oh oh eh
(Make I enter)
Towo mi ba de Mo ma gara o
Towo mi ba de mi ma Dara o
E no mean say me I mental oh oh eh
Cause my mama prayer keeps working for me
Over frienimies
No go hinder mi
Oh my brother
Cause my mama prayer keeps working for me
Over frienimies
No go hinder mi
Oh my brother man
Cause my mama prayer keeps working for me
Buh shawty don make me may**n o
Only you fit take me higher o
Eh eh eh
Cause my mama prayer keeps working for me
Buh shawty don make me may**n o
Only you fit take me higher o
Higher o
E geh the way I’m feeling
And e geh d things I dey reason o
No I no really distance myself you know I gats sort some billings o
I getti holes I’m filling
Buh to get this dough e no easy o
No be say I distance myself you know I gats dey on billi o
Garri no be beta food it’s just a flakes
Base on Wetin Idan dey face
Baba dakun jowo bamishey
Mi o phoor on a federal I still Dey chase
Ani no be beta thing mi o ni gbafun
Ko ma La mi bi ice-cream pafun
Broke man no dey smell nice if e use perfume
Nigga wey sure Odi dandan kin tefun
Cos olute ni mi
Anytime the money don show
Koba ti e je tansho
We go vibe everybody gan a Jo
Baby jo Ja fo
Oka fo
Eni o ri lobato
Toyin tomato
Ka lo Toronto
Ka jaye Santorini wo morocco
Omo ologo
Woni mo rogo