笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-23 03:53 | 星期四

Better Days (Explicit)歌词-Beatzbishop&BOY_PIZZY

Better Days (Explicit)歌词由Beatzbishop&BOY_PIZZY演唱,出自专辑《Better Days (Explicit)》,下面是《Better Days (Explicit)》完整版歌词!

Better Days (Explicit)歌词

Better Days (Explicit)歌词完整版

Pizzy

And i be dey my dey

Wetin u dey talk na sacamaje

Me i no dey form, i just dey my place

Friends wey dey hate, i dey run away

They wan con dey see me fall

But u know say me i be standing tall

When i want to pash me i like it raw

Shima don dey come, she dey ask for more

And i be dat guy so lonely

Now better days are coming

We pray for this blessing it came

Now u see me balling

And i be dat guy so lonely

Now better days are coming

We pray for this blessing it came

Now u see me balling

Hmmm Halle

When they hear am coming all they say is hallelujah ahh ahh

Hallelujah ahh

Hmmmm jaiye

Gbomo meji trabaye lo now

Aye ti wa ahh ahh

Aye ti wa ahh ahh

Oil Dey my head why you feel say I dey drip?

the money dey my hand why you feel say I dey spend ?

Best moment of my life

I go Live am for life

I thank God for my life

And the lessons I learnt

Omo e rough for the jungle

the lion dey fear

I came face to face

It wasn't sunny for days

Ope nifu oluwa

I was never in doubt

Now my girl endowed

My fan base e large

Came into the game

With no shoes

But pace

My mama said

Don't stop

Until you take your place

Amapiano

Why Dey wanna know

Beatzbishop instrumental

We go back in time

No coin-incedence

bringing you evidence

You got a summer jam

She got a fire dance

We party hard tonight

And pray the sun don't rise

All her moves na true

Her hips don't lie

Hmmm Halle

When they hear am coming all they say is hallelujah ahh ahh

Hallelujah ahh

Hmmmm jaiye

Gbomo meji trabaye lo now

Aye ti wa ahh ahh

Aye ti wa ahh ahh

I no fit bend low o

I no see wetin you won do

you no fit handle me

Make you Dey careful

See this level wey I Dey I don fight devils

See I'm on my ten toes

Steady on my grind

I no Dey move slow

You no go like to go mello?

Cos I go get money pass Ahmadu Bello

Hmmm Halle

When they hear am coming all they say is hallelujah ahh ahh

Hallelujah ahh

Hmmmm jaiye

Gbomo meji trabaye lo now

Aye ti wa ahh ahh

Aye ti wa ahh ahh

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/eff6bVVA9BQ1bVAIACQ.html

相关推荐

  • もってけ!セーラーふく (拿去吧!水手服) (Single Version)歌词-i☆Ris

    もってけ!セーラーふく (拿去吧!水手服) (Single Version)歌词-i☆Ris

    もってけ!セーラーふく (拿去吧!水手服) (Single Version)歌词由i☆Ris演唱,出自专辑《 Rainbow》,下面是《もってけ!セーラーふく (拿去吧!水手服) (Single ...

  • Don’t Despair歌词-Hannah White

    Don’t Despair歌词-Hannah White

    Don’t Despair歌词由Hannah White演唱,出自专辑《Don’t Despair》,下面是《Don’t Despair》完整版歌词! Don’t Despair歌词完整版 Oh baby don’t despair...

  • Creyeron que termina (Explicit)歌词-Nave Mas Alla Del Cielo

    Creyeron que termina (Explicit)歌词-Nave Mas Alla Del Cielo

    Creyeron que termina (Explicit)歌词由Nave Mas Alla Del Cielo演唱,出自专辑《Creyeron que termina (Explicit)》,下面是《Creyeron que termina (Explicit)...

  • 爸爸妈妈歌词-晓欣

    爸爸妈妈歌词-晓欣

    爸爸妈妈歌词由晓欣演唱,出自专辑《醉爱》,下面是《爸爸妈妈》完整版歌词! 爸爸妈妈歌词完整版 爸爸妈妈 - 苦菜花哦嘿妈妈那天你再次为我悄悄流下泪你可知道它...