One Time (Explicit)歌词由Big Gem演唱,出自专辑《Definitely not our best days (Explicit)》,下面是《One Time (Explicit)》完整版歌词!
One Time (Explicit)歌词完整版
Dem no dey tell person from humble beginning make hin work hard
Even if you sabi your mama and papa,you go still hustle like bastard
Drop pride for one side
Carry family matter alongside
You go con understand why dem dey talk say papa dey collect breeze outside
My brother never relent, my brother no stop to dey try
Keep trying and trying ,after the 10th try,make it 11th times
Cause Trying no be crime
You fit make am anytime
And have it at the back of your mind that nobody owes you any dime
Work hard No panic, no depend on any man
tailor or mechanic everybody na still weather, cause people fit change anytime
People change And na normal thing
Life nowadays doesn’t care about your loyalty
Plenty things plenty plenty things
wey I see
Life go show you pepper and hin go still dey spicy
Dem Know say na button phone you dey use dem go still give you type c
Use agbo replace your juice o ba he ycee
You no go fit fight even you be Tyson
And my day 1s know say before anything,I dey put God first
5 times daily, no shaking I no follow una claim atheist
Kinikan kinikan make all of una just dey whine yourself
Without God you no fit blow even if bomb dey your head
Oyinbo call am delusion but sometimes I feel say una dey craze
Cause who dey whine una say na everyone una fit replace
To have some of these people in your life, Walahi na grace
A little appreciation to my real gees, we go meet for better days
one time for my people wey dey hustle
One time fun awon temi tonn sun moju
One time fun awon ton struggle ti o kanju
One time for my people wey no give up e Ku Iroju
(X2)
Food for thought,know where you keep yourself when you dey hot
Cause if you cold,human no care if you good or not
Some want 2.5% of your wealth like it is a must(mosque)
Okay now Give them the world, dem go still ask Wetin hin do for us
You go think say I sack sympathy the way it no longer works for me
Giving a nigga more than he deserves? Hnm hnm is not for me
I just Leave people wey leave me and focus on my income
Even if dem use viagra from now till whenever ,I know say one day dem go still come
Na just the way hin be, Things never gon be the same
Soon come fortune and fame,very soon the world go know your name
Your nigga do kinikan con first you get money no be shame no complain
Sometimes fruit of same plant doesn’t taste the same