On god (Explicit)歌词由Masheka&Young godziy演唱,出自专辑《On god (Explicit)》,下面是《On god (Explicit)》完整版歌词!
On god (Explicit)歌词完整版
O nanananana ha ye iye
Young godziy
Masheka lomoyen
Lomoyen
Aye aye aye aye aye
So many things wey dey bother me
But I no say Oluwa cover me
So many things wey dey burst my brain
But na money fit to ginger me
For the hood wey I come from
If you no get dem go use you pa
So I work every night and day
As I Dey work naso I Dey
So I put my hope on god on god
On god on god on god
I put my hope on god
:::::::::::::::;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;
::::.::::::….::::.::::::;,;,,….,..
::::::::::::::::::::::;;;;;;;;;;;;
On god
brother this life is on god
I Dey pray make I Dey on top
I Dey find solution to my pain
Cause I no won die in shame
My parents are poor and I don’t want the same
Anytime I think
about my mama he Dey scattered my brain
That’s why I hustle harder
because she don suffer
I won remove her in the shame
In this life wetting I gain
If I no gain that will be my pain
So many things wey dey bother me
But I no say Oluwa cover me
So many things wey dey burst my brain
But na money fit to ginger me
For the hood wey I come from
If you no get dem go use you pa
So I work every night and day
As I Dey work naso I Dey
So I put my hope on god on god
On god on god on god
I put my hope on god