Okay (Explicit)歌词由Rababoy演唱,出自专辑《Okay (Explicit)》,下面是《Okay (Explicit)》完整版歌词!
Okay (Explicit)歌词完整版
Okay (Explicit) - Rababoy
Lyrics by:David Chuma
Composed by:David Chuma
And I say wait man
You better you slow down
Cause wen I pull up I'll be brazing **** up those chin
Make nobody come dey call me bad man
And you go stay down
Cause no be today dem dey call me bad guy
You better mind it cause e fit be
Any ************ I manja
Cause I no say them all them ah hating on my but alhamdulilai I'm good
This is what I do
Ya dey free to call me a fool
Man I know say them all them jozing
Cause them know say man ah talk and do
Got nothing to lose
As e dey no even bring bounjour
Me getie like 1million and onetyone care takers
Putie calls to your men make them check am
Cause if e sup say nobody go fit calm me down
And e go burst ooo man I can't go down
Man ah full gangster ahhh
Me ahh deep rooted blooder man
Wetin dem talk say wetin dem talk
Me ahh very humble monster
And I say wait man
You better you slow down
Cause wen I pull up I'll be brazing **** up those chin
Make nobody come dey call me bad man
And you go stay down
Cause no be today dem dey call me bad guy
You better mind it cause e fit be
Any ************ I manja
Cause I no say them all them ah hating on my but alhamdulilai I'm good
Ehh I'm good alhamdulilai I'm good
Man I know say them all them a jonzing
Cause them know say man ah talk and do