Grace (Explicit)歌词由Bubblezayo演唱,出自专辑《Grace (Explicit)》,下面是《Grace (Explicit)》完整版歌词!
Grace (Explicit)歌词完整版
Day by day
I give thanks to jah
And I say my prayers
Day by day
I put jah first
And do it my way
Idunu
All around me
Igbega
All around me
Blessings
All around me
Ayo
All around me
GRACE
is all I want
Most thing I need
Grace got me
Mó sure pass them
Shay they wan i
to bow for them
But who God don bless
No man course
Mercy and love of God
Cover me
You better work hard
Early morning make u ask from God
What you want
Now you dey see God blessing
Òwo yapa pa (yapa pa )
Anywhere wey me enter dem ma ta pia pia(ta pia pia)
Day by day
I give thanks to jah
And I say my prayers
Day by day
I put jah first
And do it my way
Idunu
All around me
Igbega
All around me
Blessings
All around me
Ayo
All around me
GRACE
Everyday
When I see my kid
I feel so happy
Oluwa-fogo
You’re the best
Me go love you
Till the day that I kpi
I oh my
Say
jah like me (jah like me)
Jah love me (jah love me)
Me I don’t know
What dem ah say
But this my God is so great
I say
Day by day
I give thanks to jah
And I say my prayers
Day by day
I put jah first
And do it my way
Idunu
All around me
Igbega
All around me
Blessings
All around me
Ayo
All around me