笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-25 13:55 | 星期六

Parole歌词-Zottiebanks

Parole歌词由Zottiebanks演唱,出自专辑《Parole》,下面是《Parole》完整版歌词!

Parole歌词

Parole歌词完整版

Hello, howfar kilo wa na tobi

Ah long time now Aro lon soro o

Aro lon soro na lati iyin howfar na kilon shele bayi

Omor omo iyami otin blow oo, Aro lon ki e na kilowa na (hmm hmmm)

See dey wan chop me like beans

No sleeping with my dreams

if i sleep who go pay all my bills?

I’m tryna get cash into my jean

Sabi boy come fine (sabi boy con fine)

I’m giving dem more vibes (giving dem more vibes)

All dem my things align

Even all dem my team are lites (ZOTTILITES)

Abinibi no be ability

Shey you no see the agility

I’ve been doing this activity for long and i get many things

Omo no time

Everybody get him own time

See my brother make you work tight

Koma powo yen more dime (hm)

Shey you dey feel my parole

Eni lori lo le pawo

Everybody ko l’agbawo

Pass me the jombo and claro

Shey you dey feel my parole

Eni lori lo le pawo

Everybody ko l’agbawo

Pass me the jombo and claro

Dey no fit understand how me i dey do my style

Me i be that one kind guy

Came with different sweet pattern cos i get the stamina

If i pull up in a foreign car

Does that make me a foreigner,

I’m not a Texas guy (at all)

I’m in a tesla car

Ayami oja o

Eni lowo lowo l’oga o

Drip and fresh like Otago

Eyan mi ni Montero

Omo no time

Everybody get him own time

See my brother make you work tight

Koma powo yen more dime (hm)

Shey you dey feel my parole

Eni lori lo le pawo

Everybody ko l’agbawo

Pass me the jombo and claro

Shey you dey feel my parole

Eni lori lo le pawo

Everybody ko l’agbawo

Pass me the jombo and claro

Ayami oja o

Eni lowo lowo l’oga o

Drip and fresh like Otago

Eyan mi ni Montero

Omo no time

Everybody get him own time

See my brother make you work tight

Koma powo yen more dime

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/eff9fVVA9BghWWwIHDw.html

相关推荐

  • Brain Box (Explicit)歌词-Zottiebanks

    Brain Box (Explicit)歌词-Zottiebanks

    Brain Box (Explicit)歌词由Zottiebanks演唱,出自专辑《Brain Box (Explicit)》,下面是《Brain Box (Explicit)》完整版歌词! Brain Box (Explicit)歌词完整版...

  • More Money歌词-Zottiebanks

    More Money歌词-Zottiebanks

    More Money歌词由Zottiebanks演唱,出自专辑《More Money》,下面是《More Money》完整版歌词! More Money歌词完整版 Ahh ah ahn, Ahh ah ahnZottie is Hottie ...

  • 祝福你 (cover: 刘珺儿)歌词-莫志明

    祝福你 (cover: 刘珺儿)歌词-莫志明

    祝福你 (cover: 刘珺儿)歌词由莫志明演唱,出自专辑《莫志明翻唱集》,下面是《祝福你 (cover: 刘珺儿)》完整版歌词! 祝福你 (cover: 刘珺儿)歌词完整版 祝福你...

  • 迟来的爱 (cover: 半吨兄弟)歌词-柳吉利

    迟来的爱 (cover: 半吨兄弟)歌词-柳吉利

    迟来的爱 (cover: 半吨兄弟)歌词由柳吉利演唱,出自专辑《柳吉利翻唱集》,下面是《迟来的爱 (cover: 半吨兄弟)》完整版歌词! 迟来的爱 (cover: 半吨兄弟)歌词完...

  • 让我跟你走 (cover: 孔柏林)歌词-瑜诺

    让我跟你走 (cover: 孔柏林)歌词-瑜诺

    让我跟你走 (cover: 孔柏林)歌词由瑜诺演唱,出自专辑《瑜诺翻唱集》,下面是《让我跟你走 (cover: 孔柏林)》完整版歌词! 让我跟你走 (cover: 孔柏林)歌词完整版...

  • 小美满 (cover: 周深)歌词-是大王呀

    小美满 (cover: 周深)歌词-是大王呀

    小美满 (cover: 周深)歌词由是大王呀演唱,出自专辑《小美满(男生版)》,下面是《小美满 (cover: 周深)》完整版歌词! 小美满 (cover: 周深)歌词完整版 演唱:...