MEN NA MEN (Explicit)歌词由Goalgueta演唱,出自专辑《NEW DREAM (Vol.1) [Explicit]》,下面是《MEN NA MEN (Explicit)》完整版歌词!
MEN NA MEN (Explicit)歌词完整版
It's a wishwashyworld
New dream
Aye ko le ohhh
Hmmm nahh
Sigh
Hmm nah
Men nah men
I dey get them properly (Proper properly)
God dey favour me (Favour me ohh)
Everybody come make we jonze in dis
Oro lan so
Sho mo ti ooo
I get e problem
Nah who go solve ham
Hennesy
E dey my system
I nor go bother
We nor be useless gang
Wey nor go show mercy
But,If you come my town
I go check person
And If he quick come
E go quick go
And If he tey come
He go tey stay
No one knows tomorrow
Where una dey
I dey seek protection
My God nah him guide me
Nobody fit hurt me o
Me no fear no evil
Evil imagination
People fit don gather
My God won mo dada
First of all
Nah person dey talk
Shey you nor fit listen
Oro ti mo so
Person wan to denge
Person wan to pose
Abi nah u dey jonze
Men sef dem want to know
And If he quick come
E go quick go (Eh)
And If he tey come
He go tey stay (Oh)
No one knows tomorrow
Men nah men
I dey get them properly
God dey favour me
Everybody come make we jonze in dis
Oro lan so
Sorry my Bebe
I see you back then
He dey hard me before
You dey push me comot
Wishywashy Station(Eh)
Gueta they there(Oh)
Give you motivation(Eh)
People they there(Oh)
Sorry my Bebe
I see you back then
He dey hard me before
You dey push me comot
Gueta they there(Eh)
People they there(Oh)
People they there(Eh)
Gueta they there(Oh)