Ranju歌词由Timbun&Dwizztheman&Twish Alaga演唱,出自专辑《Half Wiz, Half Man》,下面是《Ranju》完整版歌词!
Ranju歌词完整版
Been on my grind I stay believing
Fight for my life cos it's my season
It was cold outside now it's freezing
This world go hear my rhythm
Dem go hear my story o
Timbun with the Melody
I suppose get award
For wetin my eyes
Don see o (see o)
You go dey do like say
Na you dey pay my bills o
I never blow you
Dey beef me na na
When I don blow you
Go free me no no
I cannot stop to dey
Feel me yeah yeah
O le ri mi ri mi no no no
Ranju ranju ranju ranju
Won ma ranju ranju
Ranju ranju na na na
Oluwa cover me
Oluwa cover me yeah yeah yeah
Oluwa cover me
Oluwa cover me yeah yeah yeah
And I've been working
(Working yeah yeah yeah yeah)
And I've been chasing
(Oluwa gbe mi soke ya ya ya)
My dreams will come
To pass (Boy Twish)
My music here to last
Na na na na
Igba lonigba n lo igba akisa ti logba ri
Lodifa fun Azul to n gara si Jameson
Story time with Alaga
Make una dey listen
Ali went to school yeah
Ali was a prefect
He had a lot of prospects
Tunnel vision dey there
But sapa dey present
Dey observe ihn progress
Mama was a trader
But papa no dey there
Ali follow sporty
Bet say 2 odds ma save e
Atletico ja ticket
Gobe inside HK
Owo school ti wogbo bayi
Mr Bayo well done
Igi da eye fo
Back to the trenches
His back against a brick wall
Depression tin set in
Omo oro fe give up
Opelope opolo
Ali oba ti bodo lo
Omo lomo bounce back
O fun sapa ni smack down
Fi 30k gbe 3 odds
And based on believe seh
Ali is now outside
Ranju ranju ranju ranju
Won ma ranju ranju
Ranju ranju na na na
Oluwa cover me
Oluwa cover me
Yeah yeah yeah
Oluwa cover me
Oluwa cover me
Yeah yeah yeah
Ranju ranju ranju ranju
Won ma ranju ranju
Ranju ranju na na na
Oluwa cover me
Oluwa cover me
Yeah yeah yeah
Oluwa cover me
Oluwa cover me
Yeah yeah yeah
Been on my grind I stay believing
Fight for my life cos it's my season
It was cold outside now it's freezing
This world go hear my rhythm
Dem go hear my story o
Timbun with the Melody