笨鸟先飞
我们一直在努力
2025-01-10 10:56 | 星期五

Breakfast歌词-Phyno&Ugoccié

Breakfast歌词由Phyno&Ugoccié演唱,出自专辑《A Piece Of Me》,下面是《Breakfast》完整版歌词!

Breakfast歌词

Breakfast歌词完整版

You say pack and go

Say me I'm not enough

Say you no really send me

You only want to shag me

Tomorrow you find me come

Carry your drama come

Sị mụ gbahara love o

Small thing you go find fault

Bridge

No nọ nọ nọ

I no fit do again

Better better better make I see you later

No no no no

I no fit do again

Better better better make I see you later

Chorus

Imakwa na ife dị na Love ọ

Ọ dịkwa tough o

Breakfast nọ be your mate

Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na Love ọ

Ọ dịkwa tough o

Even if you too strong

Everybody must chop ọ

Enwem plans, big plans to love u

No believe say for this life I go hurt you

Ịkpọ na facetime, jụọ mụ say I trust you

Say the distance feel say I don lost you

For Instance, mụ na gị ji the whole city

Rapu ndị mmadụ and we go solve am Hopefully

VA na akọzi na anyị akụ sago woefully

Fa na akpọ anyị query n'akụkọ anyị bụ old story

Nee nụ

Abụ be m onwe m since you left me

Imakwa n'ibi n'isi mụ rent free

Maka m dalụ ọnwụnwa wey dem tempt me

I neem anya si na men are scum

Ị hangia call

Kpọọ gị twenti minutes kam tryia luck

I jee kpọta defense gị packia bus

Negodi anya n'azụ befoe ị lockia door (door)

Chorus

Imakwa na ife dị na Love ọ

Ọ dịkwa tough o

Breakfast nọ be your mate

Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na Love ọ

Ọ dịkwa tough o

Even if you too strong

Everybody must chop ọ

Na person wey dem chyke dey form pass

Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass

You cover bad mind with filter

With fake love and the cheap lies

It's alright cos I'm alright

Everything mege but it's alright

Make everything dey for the past

Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright)

Bridge

No nọ nọ nọ

I no fit do again

Better better better make I see you later

No no no no

I no fit do again

Better better better make I see you later

Chorus

Imakwa na ife dị na Love ọ

Ọ dịkwa tough o

Breakfast nọ be your mate

Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na Love ọ

Ọ dịkwa tough o

Even if you too strong

Everybody must chop ọ

未经允许不得转载 » 本文链接:http://www.benxiaoben.com/effceVVA9BgtRUwYFDw.html

相关推荐

  • Bintang歌词-Savella Band

    Bintang歌词-Savella Band

    Bintang歌词由Savella Band演唱,出自专辑《Bintang》,下面是《Bintang》完整版歌词! Bintang歌词完整版 Dimalam ini kumerasa hilangnya jiwakuTanpa senyuma...

  • УСПЕХ歌词-Данил G

    УСПЕХ歌词-Данил G

    歌词由 G演唱,出自专辑《BEFORE POPULARITY》,下面是《》完整版歌词! 歌词完整版 校小袩袝啸-协褌芯 屑芯泄 褉芯褋褌!携 胁邪屑 斜谢邪谐芯写邪褉械薪 褋谢芯...

  • ЦЕПИ歌词-Данил G

    ЦЕПИ歌词-Данил G

    歌词由 G演唱,出自专辑《BEFORE POPULARITY》,下面是《》完整版歌词! 歌词完整版 笑械锌懈 胁懈褋褟褌 薪邪 屑薪械!袝!袠写懈 泻芯 屑薪械!袝!袘褉邪褌懈泻 薪...

  • 澄歌词-24KayArMor

    澄歌词-24KayArMor

    澄歌词由24KayArMor演唱,出自专辑《澄》,下面是《澄》完整版歌词! 澄歌词完整版 澄 - 24KayArMor词:24KayArMor曲:24KayArMorSing a song for uThat all abo...