Time歌词由Qud Sho演唱,出自专辑《Time》,下面是《Time》完整版歌词!
Time歌词完整版
No dey look my time
Me I no dey rush
All in God's time
Na Him I put my trust
This life no be turn by turn
You never know
When your time comes up
Ever present help when I call
You're performing wonders untold
Snakes wey dey my grass
Wa te se mo
Iwo ni mo gbeke le
Olorun agbaye
(Gbo gbo aye)
This is the flex I'm in
Devil no fit penetrate
Obstacles commot my way
Perseverance on my lane
You called me, chose me
I am enough
No dey look my time
Me I no dey rush
All in God's time
Na Him I put my trust
If dem no wan hear
Make dem talk
Dem dey yan gongo aso
When my God accelerate
Subatomic like neutrons
Educate and elevate
Dem no dey my class at all
This is the flex I'm in
Devil no fit penetrate
Obstacles commot my way
Perseverance on my lane
With God I'm more than okay
So wa okay
No dey look my time
Me I no dey rush
All in God's time
Na Him I put my trust