E Go Bee歌词由Expo演唱,出自专辑《E Go Bee》,下面是《E Go Bee》完整版歌词!
E Go Bee歌词完整版
Where dem did dey, as we dey hustle for the streets wey dey beg for bread them never feed we, where dem dey
As we dey hustle for the corner wey dey chop the cho wey no dey bee we
Where dem dey
That be the toli ...Long time dem dey give we story
But to god be the glory eee
Jah know ego bee,
Walahi assey ego bee
Walahi ego bee, walahi assey ego bee
Assey ego bee, walahi assey ego bee
Ego bee, Walahi assey e go beeee..
Mi believe in ah man inna god mi ah trust
Broke inna pocket but still mi ah fluss
Like jesus christ pickup me own cross
This boarder nobody couda cross
See dema try everything but never couda stop mi shine
Inna mi lane me nah do no crime,jah jah keep on bless my time yiee
See the thing no be size ,the thing no bi figure
Say we go give up 3nu die3 ensi da
Respect everybwoy 3nfa ho nye who sika
Today we dey follow tomorrow we be leade
Jah know ego bee,
Walahi assey ego bee
Walahi ego bee, walahi assey ego bee
Assey ego bee, walahi assey ego bee
Ego bee, Walahi assey e go beeee..
You never know bout mi struggle you never know bout mi pain..
If I lose weytin you gain
Mi god is ( able /abel) don't be my (cain), better know..
And the whola dem ah know say entertainer man ah different creature
Man ah lyrical god mi thing dem cyaan venture
Vibes and lyrics musical adventure
Mi presence ah give dem pressure
See dem ah try everything but dem never couda stop my shine
Inna mi lane mi nah do no crime
Jah jah keep on bless my time..Eeei
Jah know ego bee,
Walahi assey ego bee
Walahi ego bee, walahi assey ego bee
Assey ego bee, walahi assey ego bee
Ego bee, Walahi assey e go beeee..