Settle Wahala歌词由Kenny Flex演唱,出自专辑《Settle Wahala》,下面是《Settle Wahala》完整版歌词!
Settle Wahala歌词完整版
Wahala for front
Wahala for back
Na where we dey go iye
Wahala for front wahala for back
Wahala for road iye
We must to settle this matter
We must to settle this matter
Wahala for front
Wahala for back
Na where we dey go iye
Wahala for front wahala for back
Wahala for road iye
We must to settle this matter
We must to settle this matter
E be like
this problem e tie rapper
Why me and you no dey fit to like each other
shey na because we no dey speak the same language abi religion
we bring division to the vision
everything we wan scatter
bad road no clean water or beta health care
e be like magic our money just dey disappear
no value for life hypocrisy every where
for this black man world many things no dey fair
dem say just go school you go dey okay
we sabi book sef but we no dey okay
we just dey dey strive
trying hard to survive
hoping the future is bright
na him dem come carry light
chai
Wahala for front
Wahala for back
Na where we dey go iye
Wahala for front wahala for back
Wahala for road iye
We must to settle this matter
We must to settle this matter
Na situation na him make crayfish bend
How e take happen wey lion dey chop grass for inside him den
The richest place in the world and the richest land
Our people still suffer is something I can’t understand
No no
We gad to balance the equation
Off course we need answers
We deserve a better condition
Now is the time lets write new chapters
Wake up
Wake up
Wake up
Wake up
Wake up
Africa
Rise up
Rise up
Rise up
Rise up
Rise up
africa
Wahala for front
Wahala for back
Na where we dey go iye
Wahala for front wahala for back
Wahala for road iye
We must to settle this matter
We must to settle this matter
Wahala for front
Wahala for back
Na where we dey go iye
Wahala for front wahala for back
Wahala for road iye
We must to settle this matter
We must to settle this matter